flâneur — a map of the web's best reading

Galamsey protests latest: Protesters begin three-day demonstration to pressure Ghana government against illegal mining - BBC News Pidgin

bbc.com · 1,503 words · saved by 1 readers

Several young pipo don hit di streets to start dia three-day demonstration against illegal mining (galamsey) for Ghana. Di demo also dey call for di release of 53 young pipo wey dey inside prison and police cells afta police arrest dem on 24 September during one protest against di same illegal mining wey dem say don destroy all di kontri waterbodies and forests. Dat protest wey one group dem call democracy hub organise suppose happun for three days. But police arrest 53 pipo on di second day of di protest wey dem tok say di pipo engage for “unlawful and uncivil actions”, something di protesters don deny. One circuit court remand all di 53 pipo to prison and police custody - afta police charge dem wit conspiracy to commit crime, unlawful assembly, unlawful damage to property, assault on public officer and stealing. Di pipo plead not guilty during di court hearing. Since den, plenty pipo don blast goment and di police say dem dey abuse di rights of di pipo. WIA DIS FOTO COME FROM, ECONOM

Galamsey protests latest: Protesters begin three-day demonstration to pressure Ghana government against illegal mining - BBC News Pidgin Protesters begin three-day demonstration to pressure government against illegal mining for Ghana Published 3 October 2024 Read am in 6 mins Several young pipo don hit di streets to start dia three-day demonstration against illegal mining (galamsey) for Ghana. Di demo also dey call for di release of 53 young pipo wey dey inside prison and police cells afta police arrest dem on 24 September during one protest against di same illegal mining wey dem say don destr

Explore this link on the map →

related reading